Can we learn..... Pidgin.

Days be foo too old... B edukat be needed...

Out 'ere in de bikinis...


Football sabi pipo dey in agreement say e go take a miracle for di 2024 English Premier League trophy to go to Arsenal as di season remain only four matches to end.

Di Gunners dey currently top di league table with 77 points, but dem don play one match more dan Manchester City who dey breathe down dia necks wit 76 points.

Liverpool bin wan make am a three-horse race, but dem slip up last Wednesday afta dem lose 2-0 nil to Everton for di Merseyside derby, and so remain for 74 points.

If City eventually become champions, e go be di second consecutive year wey Arsenal go lose di trophy afta dem don dey on top di league table for several weeks
 
EVENT GUIDE - HIGHLIGHT
The Complete Stone Roses
The Oliver Plunkett, Oliver Plunkett St.

1st Aug 2024 @ 8:00 pm
More info..

Centre Stage School Footworks 2024

Cork Opera House, Tomorrow @ 6pm

More events ▼
Top